Submit a document / information request

You are here

African Economic Outlook (AEO) 2019 - Pidgin English Version

07-Jun-2019

This year African Economic Outlook dey look new big-economy development and di way tins dey look for Africa, e dey put eye for the implication of external yawa for growth, come join with the money matter of di integration (chapter 1). E dey talk about employment creation through touchlight of many things wey dey kampe (chapter 2). E dey look economics of regional integration for Africa and the policies wey go help dem make economy better (chapter 3).

Related Sections